Marry

Mr Eazi, DJ Neptune

Zaga dat Greatness lt's your boy Eazi wooo Ha ah Baddest Zaga dat number one Kidonima l need everybody to report to the dance floor Zaga dat DJ Neptune Forget what they do Forget what they say Baby baby oh you're wonderful to me What you dey do for here We for take you to church If you be Muslim We for take you to the mosque Oduyewo oduyewe The things you do The things you say Baby baby oh you for show me the way E be you I dey love oh what else can I say If e be only you I want Baby we must to marry Today today Baby we must to marry Forget wetin they say Baby we must to marry Cause I no dey want tomorrow Baby we must to marry We must to marry We must to marry We must to marry We must to marry First day wey I see you I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around the world it is you oh First day wey I see you I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around the world Cause you dey give me joy give me joy give me joy Baby you dey give love give me love give me love Baby you dey give me joy give me joy give me joy Baby we go go on and on and on and on and on E be only you I want Baby we must to marry Today today Baby we must to marry Forget wetin they say Baby we must to marry Cause I no dey want tomorrow Baby we must to marry We must to marry We must to marry We must to marry We must to marry You already know Baddest DJ Ever Ever Ever liveth lt's your boy Eazi wooo Ha ah Neptune Ahh ohh number one PRS Greatness Rudeness

Written by: Andy Marvel, Jason Desrouleaux, Jonas Jeberg, Marlin BondsLyrics © Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Downtown Music Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store