If You No Love

Chike

Make I know make I know oh make I know oh make I know Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know Calling me the sugar wey dey your tea Calling me the honey wey dey your bee Anything you tell me I dey believe o Showing me around like I lost my way Telling all your friend say na mi be bae Baby see me I don dey believe o Tell me make I know now If you show me make I know now If e nah sure me make I know now If you nah love me o Tell me make I know now o If e sure me make I know now o If e nah sure me make I know now o If you nah love me o Make you nah talk say you love me o Haai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o I take this love seriously o Baby o make you nah play me o No go dey talk say you love me o No play me oo Calling me the sun wet bright your day Calling me the joy wey dey catch your face Anything you talk baby I dey believe o Nobody dey gree to dey toast me again When dey wana come you dey block their way Everybody don sabi me with you o Tell me make I know now If you show me make I know now If e nah sure me make I know now Tell me make I know now o If e sure me make I know now o If e nah sure me make I know now o If you nah love me o Make you nah talk say you love me o Hai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o I take this love seriously o Baby o Make you nah play me o No go dey talk say you love me Before we go further tell me I wanna know Make I nah go fall down low low I wanna know make I nah fall down low Do you have another oo I wanna know Am I the only one am I your number one If you nah love me o now Make you nah talk say you love me o if you nah love me oo Hai if you nah need me o Make you nah talk say you need me o need me ooo I take this love seriously o Baby o Make you nah play me o No go dey talk say you love me If you nah love me o Make you nah talk say you love me o If you nah need me ooo Make you nah talk say you need me o I take this love oo seriously o You no be finidyy no finish me here o No go dey talk say you need me No play me oo Make I know make I know oh make I know oh make I know Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know don't play me

Written by: Chike Ezekpeazu OsebukaLyrics © CTSO MUSIC, Sony/ATV Music Publishing LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store