Myself

Show Dem Camp, Oxlade, Basketmouth

Basket Doctor I can't kill myself no no no Otumopo no work for me oh no no no I go do the one I sabi oh no no no I go do the one wey dey work for me no no no Wey dey work for me no no no You know say I can't kill myself no no no I go do the one wey I sabi do oh no no no I no go cut another man coat according to my size oh no no no I no go cross road wey dem put hazardous for light oh no no no No no no As you can see I do my own thing You can see I no dey send nobody Odumebi I dey do my thing I dey mind my business dey go oh Olofofo wan spoil my to to Sh'oboloyo'ke wan ruin my plans oh But dem no know say me saving a living God ayy lelele Olofofo wan know wetin I do Sh'oboloyo'ke fe mo idi abajo But I no dey put mouth for wetin dem no send me But I no no why oh If I do this dem go say that oh If I say that dem go do this oh Anything I do dem dey police oh All una dey enter my B Biz oh If I do this dem go say that oh If I say this dem go do that oh All na wan scatter my plans plans oh I can't kill myself no no no Otumopo no work for me oh no no no I go do the one I sabi oh no no no I go do the one wey dey work for me no no no Wey dey work for me no no no You know say I can't kill myself oh Yeah Omo what's the plan though Tell me what's your angle Make a couple jam that dey calling me the man bro Made it with my gang so they couldn't understand sho Aim for the stars no telling when you land oh All happens suddenly Old school dey bench floor Now it's palm wine that's the sounded men bro Bitch wan dey move and the boys don dey booze Cause the party don dey groove like a Sunday rendezvous go Dey we Lagos you know Problem no dey finish We all wanna pop so I stay on spinning Life's a marathon got to pitch yourself to winning And faith in God is key keep knocking doors off the hinges Cause my health is my wealth I can't kill myself Pray to cause I'm dealt to sell market like Mile 12 Flows like the ocean you might find Pearl Ox tell 'em I can't kill myself no no no Otumopo no work for me oh no no no I go do the one I sabi oh no no no I go do the one wey dey work for me no no no Wey dey work for me no no no You know say I can't kill myself no no no I go do the one wey I sabi do oh no no no I no go cut another man coat according to my size oh no no no I no go cross road wey dem put hazardous for light oh no no no No no no TY Mix

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store