Frenemies

Waje, 2Baba

Oh uh uh uh ohohohoh yeah yeah yeah I pray for wisdom I pray for strength Oh oh oh oh oh Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord give me bazooka Make I bomb dem scatter dem from area The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter As I look out through my window me I no dey see dem Abi dem don enter house already dey follow me smoke my kpoli Oh Lord na you go save me And as I take another step I hear whatever I hear I say who dey there who go come dey bite me for here Meanwhile before na mosquito I been dey fear Na everything just they dey suspicious in the air I start to follow dem slowly l start to wonder why dem want shot themselves out of glory I start to wonder how dem know me And if you check am well dem been dey feature for my story Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord give me bazooka Make I bomb dem scatter dem from area The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter And if I do you wrong before you For table all the matter on the floor Would you believe me ahhh Would you forgive me Because I don’t want to be living with no bad blood To be friends with the person is not by force I want to live my life abeg make you live yours So make you carry you wahala make I carry my cross Because I no fit start to explain your problem Me I dey my corner they maintain my problems Negative energy no go ever help me solve them See me see problem Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord give me bazooka Make I bomb dem scatter dem from area The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter Wetin you they think before Wetin make you feel say dem love you for sure Wetin been dey make you dey believe them before Ohhh because their way no pure Na so dem go knock on your door They shine their teeth as them they suck on your blood I say this now as I been talk am before l say their way no pure Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord give me bazooka Make I bomb dem scatter them from area The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter (em em) Uh ne Its wichy on the beat E e e e E e e e e e uh uh e e Exactly twenty foster Save me from dem for their bad mind

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store