Gbagbe Oshi Dj Ryda

1da Banton

Yur Ryder oh oh Dj Ryda tahra oh oh oh tahra Soon as I step into the place Everywhere I turn up na money we dey spray I got a girl her name na Yetunde Me I go need another girl abegi wetin dey ehn Bad girl whine for me o eh eh Me I get big plan for you o Follow girl I go dey follow girl I no go mind if na money I go borrow Say na we say we no go turn up gbagbe oshi When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi Gbagbe oshi! gbagbe oshi gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi Kilamiti anytime we come through Too many girls mhen the man confuse One ah them two ah them Three ah them bad man wan fit take all the girls o Jam the sound loud give am belle o Abegi Dj give am belle o Jam the sound loud give am belle o Abegi Dj give am belle o Say na we say we no go turn up gbagbe oshi When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi Gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi I say nobody holy pass o See all the girl wan boogie down o eh Na Dj Ryda burn the wheels uh uh That's why the girls dem feel freaky I be your line girl I no go cut Only your boos girl I go shoot my shot o As a bad man when I be Say me get me girl em we need to turn up the dance hall Say na we say we no go turn up gbagbe oshi When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi Gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi Omoge no wayo o gbagbe oshi Bad man me dey here so Gbagbe oshi Gbagbe oshi Gbagbe oshi Gbagbe oshi Bad girl whine for me o eh eh Me i get big plan for you o Follow girl I go dey follow girl I no go mind if na money i go borrow Give am belle o Abegi Dj give am belle o Give am belle o Abegi Dj give am belle o Hei hei hei hei hei hei hei hei hei original Hei hei hei hei hei hei hei hei hei Banton on the rhythm on mix you dunno You're now rocking with Dj Ryda gbagbe oshi The unstoppable Dj Dj Ryda It's official Ah oh your Ryda

Written by: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store