Call Jehova

1da Banton

I say your not my nigga yeah, yeah, yeah Ofe jami si wo wo wo You're not my sister yeah, yeah, yeah Small pikin wey no like to dey hear word, hear word Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord John 3:16 tell me say make I dey fear God, fear God 'Cause as the pastor dey preach Everybody dey jalo, jalo I say we dey call Jehovah o eh We dey call Jehova o ah Onome call Jehova eh We dey call Jehova o If you get problem no dey call me, call me I say make you call Jehova o eh Onome call Jehova o eh Say we dey call Jehova eh I say your not my nigga yeah, yeah, yeah Ofe jami si kolombo You're not my sister yeah, yeah, yeah I say your not my nigga yeah, yeah, yeah Ofe jami si kolombo You're not my sister yeah, yeah, yeah I say no be gra gra na tactics If you waka kuru-kere you go jam crisis Oya cool down, cool down Take am, take am jeje I know say e been no easy o Ten thousand turkey one kilo Family people dey bill o Say but we no go gree we go fight We dey call Jehova eh We dey call Jehova o ah Onome call Jehova o eh We dey call Jehova o If you get problem no dey call me, call me Say make you call Jehova eh Onome call Jehova o eh Say we dey call jehovah o eh I say you're not my nigga yeah, yeah, yeah Ofe jami si kolombo You're not my sister yeah, yeah, yeah I say your not my nigga yeah, yeah, yeah Ofe jami si kolombo You're not my sister yeah, yeah, yeah Melody originalo melody Original 1da banton deyaaaa

Written by: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store